11 if di husband hear am and e nor tok, den e must do evritin wey e vow or promise.
“ ‘If woman wey don marry make vow or promise,
But if en husband nor gri make e do wetin e vow or promise, e fit nor do am and God go forgi-am, bikos na en husband nor gri make e do am.
But if en papa nor gri make e do wetin e vow wen e hear am, God go forgi-am, bikos en papa nor gri make e do am.