1 All di leaders for di tribe, Moses kon tell dem about Israel pipol sey, “Dis na wetin God kommand:
Moses choose men wey fit do di work among Israel pipol kon make dem oga ova di pipol. Some dey rule tazons, odas hundred, some fifty and some ten.
Moses tell Aaron evritin wey God tell am and all di mirakle and sign wey God kommand am sey make e do.
So Moses tell Israel pipol evritin wey God kommand am.
Den di leaders for Israel, di heads for di tribes kon give one ofrin. Na dis pipol bi leaders for di tribes and na dem dey monitor di kountin.
Wen una make promise give di Oga una God, make e nor tey before una do wetin una promise, if not, God go hold una sey una don sin.