Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 3:45 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

45 “Make yu take Levi pipol instead of all di first-born for Israel, den all di first-born wey Levi pipol animal go born, make yu give dem to mi, instead of all di first-born wey di whole Israel animal go born. Levi pipol go bi my own. Na mi bi Oga God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 3:45
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Una fit use one lamb take buy donkey first pikin back, but if una nor go fit shange am, den make una break en neck. Una must buy all una first-born back. Nobody go kom meet mi with empty hand.


Den, una go know sey na mi give una dis kommandment, so dat di kovenant wey I make with Levi shidren wey bi my priests, go kontinue.


Even mi mysef don choose yor brodas; Levi pipol for Israel. God give dem to yu as gift wey go do di work for di tent where dem for dey meet.


“Si, I don use Levi pipol take replace all di first-born for Israel. So na mi get Levi pipol,


I don use dem take replace all di first-born for Israel and dem bi my own forever.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ