34 Doz wey dem don kount, plus di sons wey dem kount from one mont go, na 6,200.
Di pipol wey dey under Reuben tribe na 46,500.
All di pipol wey dem kount for Judah wey stay akordin to dia group, na 186,400. Na dem go travel for front.
Na Merari born Mahli and Mushi family.
Di pesin wey dey lead dem na Zuriel wey Abihail born. Dis pipol go stay near di nort side for di Tabanako.