23 Gershon family go stay for di west side wey dey di Tabanako back yard.
But Levi pipol go kamp near di Tabanako to guide am, so dat nobody go-go near am kon make God strike Israel pipol.”
Between di first group and di sekond group, na Levi pipol go waka for dia centre and dem go karry di tent. Dem go travel just as dem kamp, evry group akordin to en own place under en family name.
Doz wey dem kount, plus di sons wey dem kount from one mont go, na 7,500.
Di pesin wey dey lead Gershon pipol, na Eliasaf wey bi Lael pikin.