22 Doz wey dem kount, plus di sons wey dem kount from one mont go, na 7,500.
Na Gershon born Libni and Shimei pipol and na dem bi Gershon family.
Gershon family go stay for di west side wey dey di Tabanako back yard.