11 Den God tell Moses:
Den, una go know sey na mi give una dis kommandment, so dat di kovenant wey I make with Levi shidren wey bi my priests, go kontinue.
So yu go choose Aaron and en sons kon make dem do di work wey priests dey do; anybody wey try to do dia work for dem, make dem kill-am.”
“Si, I don use Levi pipol take replace all di first-born for Israel. So na mi get Levi pipol,