Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 29:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Make una give dis plus di normal burnt ofrin for di first day for di mont with en korn ofrin; di evriday burnt ofrin with en grain and wine ofrin. Dis food ofrin get betta smell wey God like well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 29:6
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem celebrate Shelta Festival akordin to wetin dey di law and evriday, dem dey offa di sakrifice wey dem suppose offa


“Make yu kommand Aaron and en sons sey, ‘Dis na di burnt ofrin law. Dem go leave di burnt ofrin on-top di altar till day break and di fire go kontinue to dey burn.


den if una do anytin wey nor kom from una mind and di kommunity nor know about am, di kommunity must give one yong melu as burnt ofrin to take klean demsef.


den di one wey dey give en ofrin to God must go bring each animal with one kilogram of flower wey dem mix with one lita of olive oil for korn ofrin,


Make una give burnt ofrin, di kind smell wey God like well-well, dat is: two yong melu, one ram and seven man lamb wey bi one year and dem must dey okay.


Una go still give dia grain and wine ofrin with di melu, ram and di lamb, akordin to di nomba wey dem tok.


with dia grain and wine ofrin, di melu, di ram and di lamb, akordin to di nomba wey dem tok.


Make una still give one man goat as sin ofrin and like dis, una go make di pipol holy.


En ofrin na one silva plate wey heavy rish one hundred and three shekel and one shine-shine silva bowl wey heavy rish seventy shekel, but na akordin to di sanctuary shekel. Each of dem go plenty with fine flower wey dem mix with olive oil as korn ofrin;


“ ‘If strenja wey dey with una won keep di Passova, dem must do am akordin to all di rules and law. Na di same law di strenja and una own pipol go obey.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ