24 with dia grain and wine ofrin, di melu, ram and di lamb, akordin to di nomba wey dem tok.
“ ‘For di fourt day, make una give ten melu, two ram and fourteen man lamb wey bi one year and dem must dey okay,
Una go add one man goat join am to take make di pipol holy, plus di evriday burnt ofrin with en grain and wine ofrin.