15 and one kilogram with each lamb.
Make una give di rite korn ofrin wey bi flower wey dem mix with olive oil: three kilogram with each melu, two kilogram with each ram,
Make una still give one goat as sin ofrin. Give dis plus di evriday burnt ofrin with en grain and wine ofrin.