10 and one kilogram with each lamb.
Una go add all dis tins join di korn ofrin wey dem mix; six kwota of flower with each melu, four kwota with each ram and
Make una still give one man goat as sin ofrin and like dis, una go make di pipol holy and una go still give di evriday burnt ofrin with en korn ofrin.
Make una give di rite korn ofrin for flower wey dem mix with olive oil: three kilogram for flower with di melu, two kilogram with di ram,