12 Una go add all dis tins join di korn ofrin wey dem mix; six kwota of flower with each melu, four kwota with each ram and
For evry melu and ram wey e go sakrifice, half bag of rice and three kwota of olive oil, must dey as ofrin.
Di priest go burn all of dem for di altar with di burnt ofrin. God like dis food ofrin smell well-well.
two kwota with each lamb. Dis burnt ofrin go bi special gift and God dey like di smell.
and one kilogram with each lamb.