10 but if e nor get brodas, den una go give en papa brodas en propaty;
if en papa nor get brodas, den una go give en propaty to di pesin wey dey klose to am pass for en family and e go take am. Dis go bi law wey Israel must obey, bikos na God kommand.’ ”
and if e nor get dotas, den una go give en propaty to en brodas;