64 But nobody among dis pipol dey wen Moses and Aaron bin kount dem for Sinai Wildaness.
Una dead body go skata for dis wildaness, bikos una don komplain against mi. Nobody among una wey bi from twenty years go up, go enter di land.
Una go die for dis wildaness.
Dis na doz wey Moses and Eleazar di priest kount among Israel pipol for Moab near Jordan River wey face Jeriko.
“Awa papa die inside wildaness, aldo e nor join Korah pipol and doz wey gada demsef against God; but e die bikos of en own sin.
But den, God nor dey happy with some among dem, so many of dem kon die for inside wildaness.
Na who make God vex well-well for forty years? Nor bi doz sinnas wey dia dead body skata for wildaness?
Joshua sekonsaiz dem, bikos all di men wey old rish to fight wen den komot from Egypt, don die for di desert.