Nombas 26:63 - Holy Bible Nigerian Pidgin English63 Dis na doz wey Moses and Eleazar di priest kount among Israel pipol for Moab near Jordan River wey face Jeriko. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
True-true, na forty years Israel pipol take travel pass di desert, so all di men wey dey fight wen dem komot from Egypt don die finish for di desert, bikos dem disobey God and God don swear sey as dem disobey am, E nor go let dem si di land wey E don promise to give dem; di land where milk and honey full.