60 Aaron pikin na: Nadab and Abihu, Eleazar and Itama.
Aaron marry Elisheba wey bi Amminadab dota and Nahshon sista. Di woman born Nadab, Abihu, Eleazar and Itama for Aaron.
Dis na Aaron sons name; di first pikin na Nadab, den Abihu, before Eleazar and den Itama.
Dem go kare for evritin wey dey inside di tent and for Israel pipol.