56 Dem go get dia share with di dice akordin to di group wey small or big pass.”
Di strenjas wey dey among una and di ones wey born dia shidren for here, go still kollect dia own share wen una dey divide di land. Una go trit dem as una dey trit Israel pipol and dem go trow dice for each land wey go bi any tribe for Israel own.
Yu go trow dice take divide di land and dem go get dia porshon akordin to di tribe wey dem from kom.
Levi pipol wey dem kount akordin to dia family na: from Gershon pipol, Kohat pipol and Merari pipol.
Dis mean sey, na only few pipol for Israel fit get wetin all of dem dey find. Di rest nor gri listin to God, bikos of dia sturbones,
Na many spiritual gifts God dey give pipol, but all of dem na from di same Spirit.