38 Benjamin shidren akordin to dia family na: Bela family; Ashbel family; Ahiram family;
Wen Israel dey sleep for nite, God kon tok to am for vishon sey, “Jakob, Jakob!” E ansa, “Na mi bi dis!”
Benjamin sons na: Bela, Beka, Ashbel, Gera, Naaman, Ehi, Rosh, Muppim, Huppim and Ard.
Benjamin first son na Bela, sekond to Ashbel, before Ahara,
Dis na Efraim family and dem bi 32,500. All dis na Josef shidren-shidren akordin to dia family.
Shufam family and Hufam family.
Zela, Haelef, Jebus pipol town (wey bi Jerusalem), Gibeah and Kiriat. Dem bi fourteen big and small town. All dis na di land wey Joshua give Benjamin tribe.