Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 26:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 Naw Zelofehad wey Hefa born nor get any man pikin, but na only wimen e born and dia names na Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 26:33
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den di dotas wey Zelofehad wey Hefa born, wey Gilead born, wey Makir born, wey Manasseh born wey Josef born kon kom. Di girls names na, Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.


“Awa papa die inside wildaness, aldo e nor join Korah pipol and doz wey gada demsef against God; but e die bikos of en own sin.


Naw, Zelofehad wey bi Hefa son, wey bi Gilead son and na Manasseh pikin wey Makir born, nor get any boy pikin escept girls and dia names na: Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ