9 Doz wey die for di wahala na 24,000.
So God kon send bad sickness kom Israel, wey last from dat morning go rish di time wey E choose. From one end go rish di oda end for di kountry, na 70,000 pipol die for Israel.
So, God send diziz go meet di pipol, bikos dem woship di melu wey Aaron make.
doz men wey bring di evil ripot about di land, God kon kill dem with diziz.
E stand between doz wey don die and doz wey dey alive kon stop di diziz.
God tell Moses:
Afta di wahala, God kon tell Moses and Aaron pikin Eleazar sey,
Remember sey na dis wimen obey wetin Balaam tok for Peor kon make di pipol sin against God. Dat na wetin curse wahala for God pipol.
Make wi nor follow ashawo life like some among dem, wey make 23,000 pipol die for one day.