10 God tell Moses:
And from dat time, dem kon si am as raitious man.
“Finehas wey Eleazar born, wey bi Aaron di priest grand-pikin don remove my vexnashon from Israel pipol, wen e do dat tin wey e do and naim make mi nor distroy dem wen I dey vex.
Doz wey die for di wahala na 24,000.