25 Den Balaam and Balak kon go dia house.
So naw, make yu dey go! I sey I go pay yu well; but naw, God nor wont make I pay yu.”
I dey go meet my pipol naw, but make I warn yu about wetin dis pipol go soon do yor pipol.”
Wen Israel pipol dey for Shittim, dem kon dey sleep with Moab wimen.
Dem kill di five kings for Midian wey bi Evi, Rekem, Zur, Hur and Reba. Dem still kill Balaam wey Beor born.
Israel pipol kill Balaam (wey bi profet) wey Beor born.