6 So Balaam go meet Balak for where en stand (near en burnt ofrin), both en and all di prince dem for Moab.
Den God tell Balaam, “Go back go meet Balak, tell am wetin I tell yu.”
Den Balaam profesai kon sey: “King Balak for Moab bring mi kom from Aram, from di mountin wey dey di east kon sey, ‘Make yu kom help mi curse Israel pipol.’
Dis na Levi sons akordin to dia names: Gershon, Kohat and Merari.