Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 22:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 I go pay yu well and I go do anytin wey yu tok. Abeg make yu kom help mi curse dis pipol.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 22:17
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E kon dey boast give dem sey e get money well-well; many sons; how di king don promote am and how e dey important to di king pass any oda offisa.


Den one of di king savant wey dem dey koll Harbona kon sey, “Na true, Haman even dig one pit for en house where e won hang Mordekai put and na dis Mordekai save my king life. Di pit deep rish seventy-five fit!” Di king kon sey, “Make una go hang Haman put for di pit wey e dig!”


Dem go meet Balaam kon tell am, “Balak wey Zippor born sey: ‘Make yu nor allow anytin stop yu to kom help mi.


Balak kon tell Balaam, “Why yu nor kom di first time wen dem kom koll yu? Yu tink sey I nor go fit pay yu?”


So, I beg make yu kom help mi curse dis nashon, bikos dem too get pawa pass mi. May bi I go defeat and drive dem komot from di land. Bikos I know sey anybody wey yu bless, blessing go follow am and anybody wey yu curse, curse go follow am.”


So naw, make yu dey go! I sey I go pay yu well; but naw, God nor wont make I pay yu.”


Sotey Herod promise sey e go gi-am anytin wey e ask for.


Wetin pesin go gain, if di whole world bi en own, but e luz en soul? Or wetin pesin go fit give take pay for en soul?


From di day wey una bigin harvest, make una kount seven weeks.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ