Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 22:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Dem go meet Balaam kon tell am, “Balak wey Zippor born sey: ‘Make yu nor allow anytin stop yu to kom help mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 22:16
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

kon tell en savants, “Make una look, wen Amnon don drink well-well, den if I give di orda, make una kill-am. Make una nor fear, but get mind, bikos I go take all di blame!”


So di king give Daniel high post with many fine gifts. E gi-am pawa for evry aria for en kingdom kon make am leader ova all di wise men for Babilon.


Balak kon send some oda ofisas go again, wey plenty and dey important pass di first ones.


I go pay yu well and I go do anytin wey yu tok. Abeg make yu kom help mi curse dis pipol.’ ”


Balak kon tell Balaam, “Why yu nor kom di first time wen dem kom koll yu? Yu tink sey I nor go fit pay yu?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ