31 So Israel pipol kon dey stay for Amor pipol land.
Amor, Kanaan, Girgash and Jebus pipol land.”
Wi don ova pawa dem; from Heshbon go rish Dibon and all dia pipol don die finish. Wi don skata dem go rish Nofah wey dey near Medeba.”
Moses send men make dem go find di best way to attack Jazer town. Israel pipol katch di town, drive Amor pipol kon dey stay der.
I send fear go for una front go drive di two king for Amor. I give una viktory, even wen una nor use swod, bow or arrow.