Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 21:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 “Make yu allow us pass yor land; wi nor go-go di field or vineyard; wi nor go drink wota from yor well, but wi go stay for di main road until wi don komot from yor aria.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 21:22
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So wen wi kry to God, E hear awa vois kon send messenja, wey kom take us komot from Egypt. Naw, wi dey Kadesh, di town wey dey una kountry side.


Wi beg make una allow us waka pass una kountry. Wi nor go waka pass una field or vineyard. Wi nor go drink wota from any well. Wi go waka just as di king go tell us. Wi go stay for di main road until wi komot from una aria.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ