Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 21:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Den dem travel from der go di oda side for Amor for di wildaness wey wide from Amor, bikos Arnon na Moab borda wey dey between Moab and Amor.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 21:13
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Moab wimen dey wait for Arnon River front; dem dey waka up-and-down like birds wey dem drive komot from en house.


Dem go ansa, ‘Moab don fall! Make una kry for am, bikos dem don disgrace am. Make una shaut near Arnon River sey, “Moab don skata!” ’


Dis na why dem rite for God War Book sey, “Waheb town wey dey Sufah aria and di valleys; Arnon river,


Wen King Balak hear sey Balaam dey kom, e go outside go meet am for Moab town wey dey Arnon boundary for di aria.


God sey, “Naw, make una cross go River Zered.” So wi kon do as E tok.


“Today, una go cross pass Moab pipol borda wey bi Ar land.


“So make una cross go River Arnon. Si! I don already give una Sihon wey bi Amor king for Heshbon and all en land. So make una go fight and take di land from am!


Israel pipol pass thru di desert and dem nor tosh Edom or Moab pipol with dia land. Dem travel go east for Moab land kon go kamp for di oda side for Arnon River, but dem nor cross Arnon, bikos Arnon divide Moab kountry.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ