12 From der, dem kon travel go kamp for Zered Valley.
Den dem travel from Obot go stay for Iye-Abiram, for di wildaness wey dey before Moab, for di east side.
Dem travel from Lim go Dibon
“So make una cross go River Arnon. Si! I don already give una Sihon wey bi Amor king for Heshbon and all en land. So make una go fight and take di land from am!