Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 21:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 King Arad for Kanaan wey dey stay Negev, hear sey Israel pipol dey kom from Atarim, so e kon attack and kapture some of dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 21:1
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abram kon dey travel small-small until e rish Negev.


Amalek and Kanaan pipol for der kon attack and porshu dem go rish Hormah.


Arad and Kanaan pipol kings wey dey stay for di sout-side for di land wey dey Kanaan kon hear sey Israel pipol dey kom.


Wen King Sihon and all en sojas gada kon fight us for Jahaz,


Ai men kill about thirty-six from dem kon porshu di rest of dem from di town gate go rish di low aria. Di pipol pawa fail dem like ice-blok wey dey melt.


Moses fada-in-law shidren-shidren, wey bi Ken pipol, follow Judah pipol komot from Jeriko, di palm trees town, till dem rish di wildaness for Judah. Dem go stay with doz wey dey der, near Arad town for Negev.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ