26 Den remove Aaron priest klot kon wear am for Eleazar, bikos Aaron go die for der.”
“Aaron nor go enter di land wey I promise to give Israel pipol; e go die, bikos una nor gri obey my kommand for Meribah.
Moses do wetin God kommand am. Dem kon go Mount Hor for di whole kommunity present.
“Make yu ponish Midian pipol, bikos of wetin dem do Israel pipol. Afta yu don do am, yu go die.”
Even doh Moses Law sey priest must kom from Levi family, dat kind priest nor fit make pesin dey pafet. So anoda priest like Melkizedek must kom and e nor bi like priest wey kom from Aaron family.