23 And God tell Moses and Aaron for Mount Hor, near Edom borda sey,
“Aaron nor go enter di land wey I promise to give Israel pipol; e go die, bikos una nor gri obey my kommand for Meribah.
Dem travel from Kadesh go Mount Hor wey dey near Edom.