Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 20:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Israel pipol kon sey, “Wi go stay for di main road and if any of us or awa animals drink yor wota, wi go pay for am, wi just won waka pass.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 20:19
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Many strenjas still follow Israel pipol komot from Egypt with all dia sheep, goat and kattle.


Yu go sell food and wota give us, so dat wi go chop and drink. Make yu just allow us waka pass,


Una fit buy food chop from dem and wota to drink from dem too.


Den di melu kon go strait to Bet-Shemesh. Dem dey make nois as dem dey go. Dem nor turn face left or rite. Filistia pipol leaders follow dem for back until dem rish Bet-Shemesh borda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ