But King Sihon nor gri make Israel pipol pass en aria; instead e gada all en sojas kon go attack Israel pipol for di wildaness. Wen e rish Jahaz, e kon fight against Israel pipol.
just as Esau shidren-shidren wey dey stay Seir and Moab pipol wey dey stay for Ar allow us pass. Make wi just pass until wi go cross Jordan River go rish di land wey di Oga awa God dey give us.”