33 But dem nor kount Levi pipol join, bikos God don kommand Moses sey na so e go bi.
So Israel pipol do all wetin God tell Moses; na so dem kamp under dia family name kon travel; each pesin with en tribe and family.