27 Di pipol wey go stay near dem na Asher tribe. Di pesin wey dey lead di group na Pagiel wey bi Okran pikin.
Di pipol wey dey under Dan tribe na 62,700.
Di pipol wey dey under Asher tribe na 41,500.
For di elevent day, Pagiel wey Okran born, wey dey lead Asher pipol, kon give en ofrin.
and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Pagiel, wey Okran born, give.