Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 2:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Di pipol wey go stay near dem na Benjamin tribe. Di pesin wey dey lead dis group na Abidan wey Gideoni born.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 2:22
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Benjamin tribe wey small pass, na dem dey front, den Judah leaders with dia group and di leaders for Zebulun and Naftali tribe, follow for back.


and Abidan wey Gideoni born dey lead Benjamin tribe.


Di pipol wey dey under Manasseh tribe na 32,200.


Di pipol wey dey under Benjamin tribe na 35,400.


For di ninet day, Abidan wey Gideoni born, wey dey lead Benjamin tribe, kon give en ofrin.


and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Abidan wey Gideoni born give.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ