Nombas 19:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English20 But di man wey nor dey klean or neva klean ensef, go remain unklean, bikos dem neva sprinkol di klean wota for en body. E don spoil Tabanako and dem must separate am from God pipol. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |