Nombas 19:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English19 For di third and sevent day, di pesin wey dey klean go sprinkol di wota for di unklean pesin body. For di sevent day, e go santify di man den di man go wosh en klot kon baf, den e go dey klean for evening. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |