Nombas 18:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 But na yu and yor sons go do di priest work, evritin wey dey di altar and di Holy Place. And yu must work, bikos I don give yu di gift to bi priest and anybody wey I nor choose, if e kom near di holy tin, dem must kill-am.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |