28 God special ofrin and tithes wey una kollect from Israel pipol, una go give dem to Priest Aaron.
Melkizedek wey bi Salem king kon bring wine and bread kom out. (Dis Melkizedek na di Most High God priest.)
Den God go kollect una special ofrin as E take kollect farmer own for new korn and wine.
From all una gifts, una must give di special ofrin wey bi God own and e must bi di best and e go dey holy.’
Make yu give Eleazar all of dem as special ofrin to God.
di place where Jesus don enter for us and don bikom High Priest forever, just as Melkizedek bi.