Nombas 18:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English17 “But make yu nor take money for di first-born for melu, sheep or goat, bikos dem dey holy. Yu must kill and sprinkol dia blood for di altar kon burn dia fat for di ofrin wey dem make with fire wey get betta smell to God. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |