14 “Anytin for Israel wey dem give to God, go bi yor own.
Di korn ofrin, di sin ofrin and all di oda ofrins; dem go bi di priests own and evritin for Israel wey di pipol give mi, go bi di priests own too.
God tell Moses:
For di year wey dem dey free pipol, di field go kon bi God own forever; so e go kon bi di priest own.
“ ‘Make anybody nor sell or buy wetin dem don dedikate give God without kondishon. Weda na human being, animal or land, bikos na God own forever.