Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 16:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 So dem komot from Korah, Datan and Abiram tent. Den Datan and Abiram kom out kon stand for di tent door-mot with dia wifes and shidren.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 16:27
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God too get sense and en pawa dey mighty; nobody fit stand against am.


Wen Moses go di tent, all di pipol go get up kon stand for di gate for dia tent door and dem go dey look Moses until e enter di tent.


Pride dey bring distroshon and sturbones fit kill pesin.


Respet dey kom before honor; but distroshon dey wait for proud pipol.


So, all di sturbon and wiked rulers for Jerusalem, make una listin to wetin God dey tok.


Naw some pipol from Reuben tribe kon sin, dis pipol na: Korah wey Izhar born, wey Kohat born, wey Levi born with Datan and Abiram wey Eliab bi dia papa and On wey Pelet born.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ