Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 15:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 “Make yu tell Israel pipol sey, ‘Make dem tie tread for dia klot forever kon use blue tread dekorate di korna.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 15:38
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“All wetin dem dey do, na make pipol for si dem. Dem dey tie tins wey dem rite God word put for dia fore head and hand, so dat pipol go si dem.


One woman wey blood dey rush komot for en body for twelf years kon kom Jesus back, den e tosh en klot korna.


E waka kom Jesus back kon tosh Jesus klot korna and at wons, di blood kon stop.


Una must fold una kover klot for di four korna.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ