Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 15:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 Dem put di man for prison make sojas guide am, bikos dem nor know wetin dem go do am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 15:34
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen en wife papa si all di tins wey Moses dey do for di pipol, e kon ask am, “Why yu dey do all dis tins for dis pipol? Na only yu sidan dey judge from morning go rish evening?”


Moses ansa am, “Dis pipol dey kom meet mi, so dat dem go know wetin God tok.


Dem put am for prison dey wait for God to tell dem wetin dem go do.


Di pipol wey si am kon take am go meet Moses, Aaron and di kommunity.


Moses ansa dem, “Make una wait until God go tell mi wetin I go do.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ