32 Wen Israel pipol still dey for wildaness, dem si one man dey pak wood for Sabat Day.
Moses ansa, “Dis na wetin God tok: ‘Tumoro na Sabat Day, so evribody must rest. Anytin wey una won bake or boil, make una bake and boil dem today and anytin wey remain, make una keep am till di next day wey bi Sabat Day.’ ”
God sey, “If una value una life well-well, for Sabat Day, make una nor karry any load pass di gates for Jerusalem
Di pipol wey si am kon take am go meet Moses, Aaron and di kommunity.