Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Nombas 15:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 “ ‘If anybody kommit di sin wey nor kom from en mind, den e must give one goat wey bi one year to take klean ensef.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Nombas 15:27
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Make yu tell Israel pipol sey, ‘Dis na how una go trit anybody wey break God kommand by mistake.


kon give God three animals wey dey okay: lamb wey bi one year for burnt ofrin, iyu lamb wey bi one year for sin ofrin and one ram for fellowship ofrin.


But di savant wey nor know wetin en oga wont and e do tins wey go make dem flog am, dem go flog am small. Pesin wey God give plenty tins to, E go ask plenty tins from am and di ones wey God give plenty, E go ask doubol from dem.”


God don forgive us for di time wen wi nor know wetin wi dey do, but naw, E dey kommand pipol for evriwhere sey make dem turn from sin kom meet am,


So my brodas, I know sey una and una oga dem nor know wetin una do.


e si mi as good pesin kon choose mi to serve am. But God sorry for mi, bikos den I nor know wetin I dey do and I nor bilive en gospel.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ