14 And if strenja dey stay among una, weda na for sometaim or forever and dem won offa ofrin wey get sweet smell to God, dem must follow di rules and regulashon.
“Make yu tell Aaron, en sons and Israel pipol sey, ‘Wen anybody from Israel pipol house or strenja dey give dia burnt ofrin; weda na to pay vow or na from dia mind,