Nombas 14:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English9 Make una nor dey sturbon to God and make una nor fear di pipol wey dey di land, bikos dem bi like bread to us. God dey with us and E don defeat di gods wey dey protet dem; so make una nor fear.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |